Upgrade to Pro

Avatar
9jawap Nigeria VIP Sponsored • Ad
Learn More
Stop Wasting Ad Spend. Pay only for results

Reach real customers with targeted CPM and CPC advertising on 9jawap. Click learn more to get started.

‭Proverbs 1:7 NIV‬

[7] The fear of the Lord is the beginning of knowledge, but fools despise wisdom and instruction.

Make I break am down: De fia of baba God na dia sense start, but mumu de over look matter wey make sense and wey Dem direct am to do beta tin.

Una gud moni dis moni😀🤣

‭Proverbs 1:7 NIV‬[7] The fear of the Lord is the beginning of knowledge, but fools despise wisdom and instruction. Make I break am down: De fia of baba God na dia sense start, but mumu de over look matter wey make sense and wey Dem direct am to do beta tin.Una gud moni dis moni😀🤣
12
2 Comments ·67 Views
9jawap Create, Connect, Earn