Upgrade to Pro

  • Avatar
    9jawap Nigeria VIP Sponsored • Ad
    Learn More
    9jawap Mobile Community

    Stop Scrolling, Start Earning: The Nigerian Social App You Need.

    For those buying Dangote Refinery shares with ₦10k or ₦20k, I hope una know wetin una dey look at. πŸ˜‚


    If dividend yield na 8.5%:


    ₦10k = about ₦850/year

    ₦20k = about ₦1,700/year


    To make ₦100k from dividends alone:

    ₦10k investment ≈ 118 years 😭

    ₦20k investment ≈ 59 years πŸ˜‚


    At this point, person fit say “abeg, go sell pure water.” 🀣


    But make we no forget: share-price growth is a completely different story. πŸ‘€πŸ“ˆ

    #follower #viralpost

    For those buying Dangote Refinery shares with ₦10k or ₦20k, I hope una know wetin una dey look at. πŸ˜‚If dividend yield na 8.5%:₦10k = about ₦850/year₦20k = about ₦1,700/yearTo make ₦100k from dividends alone:₦10k investment ≈ 118 years πŸ˜­β‚¦20k investment ≈ 59 years πŸ˜‚At this point, person fit say “abeg, go sell pure water.” 🀣But make we no forget: share-price growth is a completely different story. πŸ‘€πŸ“ˆ#follower #viralpost
    54
    29 Comments Β·1K Views Β·1 Shares
9jawap Create, Connect, Earn