For those buying Dangote Refinery shares with β¦10k or β¦20k, I hope una know wetin una dey look at. π
If dividend yield na 8.5%:
β¦10k = about β¦850/year
β¦20k = about β¦1,700/year
To make β¦100k from dividends alone:
β¦10k investment ≈ 118 years π
β¦20k investment ≈ 59 years π
At this point, person fit say “abeg, go sell pure water.” π€£
But make we no forget: share-price growth is a completely different story. ππ
#follower #viralpost
For those buying Dangote Refinery shares with β¦10k or β¦20k, I hope una know wetin una dey look at. πIf dividend yield na 8.5%:β¦10k = about β¦850/yearβ¦20k = about β¦1,700/yearTo make β¦100k from dividends alone:β¦10k investment ≈ 118 years πβ¦20k investment ≈ 59 years πAt this point, person fit say “abeg, go sell pure water.” π€£But make we no forget: share-price growth is a completely different story. ππ#follower #viralpost
29 Comments
Β·933 Views
Β·1 Shares